LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Kenyan socialite, Vera Sidika don talk say she never do surgery for her nyash.
Sidika been do Question and answer session with her fans and for deir, she tell dem say she don work her breasts, skin and teeth. She follow talk say she wan go reduce her nyash after she born.
“My booty is natural, but my boobs, teeth and skin complexion are fake. In fact, hopefully after delivery, I’d want a smaller booty. Honestly, it’s too big. I don’t like it.”
This na wetin she write:
Girl don confess say her mother give her rat poison to put for her father food.
On top how she wan dey give her child breast make she suck, Sidika talk say di breast implant wey dem put for her breast no go near di side wey her baby go suck.
See how she talk am:
“Doesn’t affect nothing. During breast augmentation, it’s normally placed in an empty pocket space and it doesn’t even affect or come in contact with breast tissues. “
She don also talk say she don marry musician Frederick Mtinda, alias Brown Mauzo.