• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

“Music dey forbidden for Islam” – Taliban leader talk say dem go ban music for Afghanistan and woman go need man by her side if she dey travel for up to 3 days

by Pidgin Odyssey
August 26, 2021
Reading Time: 1 min read
0
“Music dey forbidden for Islam” – Taliban leader talk say dem go ban music for Afghanistan and woman go need man by her side if she dey travel  for up to 3 days
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Even when di Taliban been don promise say deir regime go better pass di one wey dey before, dem don dey show deir real body issmall small wey never still change.

Taliban leader don talk say music no go dey for di kontri and if woman wan travel for over 3 days, she gats get man with her.

For inside interview with New York Times, Taliban spokesman, Zabihullah Mujahid, talk say women go still go school, work and hospitals but if dem wan comot for days,man gats accompany.

He talk say dem go ban music for di kontri. See as he talk am:

Taliban: Afghanistan footballer don fall to death from US Plane

“Music is forbidden in Islam, but we’re hoping that we can persuade people not to do such things, instead of pressure them.”

Majuhid follow talk say things go better for di kontri pass before.

Previous Post

If to say Nigeria Defence Academy dey for Igbo land, army for dey burn villages – Singer Eedris Abdulkareem

Next Post

Footballer wey dem arrest for murder don carry Police go show wia he dey bury di intestines of him victims (video)

Pidgin Odyssey

Pidgin Odyssey

Next Post
Footballer wey dem arrest for murder don carry Police go show wia he dey bury di intestines of him victims (video)

Footballer wey dem arrest for murder don carry Police go show wia he dey bury di intestines of him victims (video)

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (585)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (19)

Recent.

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

May 18, 2022
TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

May 18, 2022
2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

May 18, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In