• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Man arrested after he hack Nigerian bank server thief N1. 87 billion

by Pidgin Parrot
August 13, 2021
Reading Time: 1 min read
0
Man arrested after he hack Nigerian bank server thief  N1. 87 billion
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Nigerian man alleged to don hack di server of a Naija bank to thief N1. 87 billion don dey arrested.

Salau Abdulmalik Femi, 38, been dey arrested by di detectives of di Special Fraud Unit (SFU) of di Nigeria Police Force (NPF).

Dem talk say Salau, na di oga kpatakpata of all di people wey dey hack bank and corporate agencies website and na after he hack di Flex-cube Universal Banking System (FCUBS) of a first generation bank dey arrest am.

Di spokesman of SFU, Ikoyi, Lagos, DSP Eyitayo Johnson, for him statement, talk say di suspect been dey use an application software to create fictitious credits of over N1. 87 billion for di accounts of 3 of di bank customers.

EFCC don unveil N230m Duplexes, N204m cash and N30m Vehicles wey Fraudsters don lose to FG, See everybody reaction

According to DSP Johnson, some of di items wey dem discover from di suspect na apple laptop and iPhone. Him and some operators of Bureau De Change (BDC) wey been dey launder money go appear for court once investigations finish.

Previous Post

Dem talk say dis man kill him papa, put him head for inside freezer

Next Post

Nigerian High Commission for London don shut down for 10 days after one person get Covid-19

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Nigerian High Commission for London don shut down for 10 days after one person get Covid-19

Nigerian High Commission for London don shut down for 10 days after one person get Covid-19

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (234)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022
TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

June 10, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In