LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Police for River Cess County, Liberia, don arrest one man wey be Friday Zian alias ‘Bill’ after he allegedly kill him church pastor pikin over money wahala wey he get with di pastor.
Di 23-year-old suspect been don stab di girl, Hannah Pewee plenty times with knife on Tuesday night, August 10th for ITI community after di papa no gree give am him debt.
Dem talk say di suspect been don stab Hannah 18 times after he been no fit kill di papa before he run comot for di place. Everybody been shock well well na so dem tell police make dem arrest di accused, bring am to book.
Dem talk say dis man kill him papa, put him head for inside freezer