• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Lagos state government don tell Beggars and street hawkers make dem comot for Lagos or face sanctions

by Pidgin Odyssey
August 19, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
Lagos state government don tell Beggars and street hawkers make dem comot for Lagos or face sanctions
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Di Lagos State Government don issue ultimatum give Beggars and street hawkers make dem comot for di state or else punishment go dey.

Di directive been comot for di press conference by Commissioner for Youth and Social Development, Mr Olusegun Dawodu, him information and strategy counterpart, Mr Gbenga Omotoso and di Lagos State Commissioner of Police, Mr Hakeem Odumosu, on Wednesday, August 18th at di Bagauda Kaltho Press Centre, Alausa.

Di conference been hold unto say dey wan organize task force wey go ensure say nobody dey beg for street or hawk for street inside di state.

Di Commissioner talk say di Special team go commenced operations “in the next few days” and he talk say wetin ginger di operation na because di ‘so-called’ beggars dey carry weapons dey rob innocent Lagosians.

See how he talk am:

Apple talk say dem go dey scan people phone for pictures of children pornography

“Street begging is a social vice that we cannot afford to watch until it attains an uncontrollable level before we act. Otherwise, all the good plans and programmes to transform our State would be adversely affected. The same goes for street hawking.

This has become big business to some groups of people. Our investigation revealed that beggars and hawkers (children and adults) are transported regularly from other parts of the country to Lagos with the sole aim of doing this odious ‘business’ that demeans humanity and abuses innocence in the case of children, who are being pushed into this degrading trade.”  

Previous Post

Comedian AY Makun, don share new pictures as he don turn 50 years old

Next Post

#BBNaija: I dey like make person dey watch me when I dey have s*x- Angel to Boma

Pidgin Odyssey

Pidgin Odyssey

Next Post
#BBNaija: I dey like make person dey watch me when I dey have s*x- Angel to Boma

#BBNaija: I dey like make person dey watch me when I dey have s*x- Angel to Boma

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (585)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (19)

Recent.

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

May 18, 2022
TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

May 18, 2022
2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

May 18, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In