LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Kylie Jenner dey expect her 2nd child with Travis Scott according to wetin source tell TMZ. Di source talk say Kylie dey for di “very early stages” of her pregnancy and she never know weda na boy or girl she dey carry.
Dis one dey come after Kylie papa, Caitlin Jenner, talk say she dey expect a oda pikin and people don dey talk am everywhere say she fit don get belle after she no post any picture for her birthday except food and drinks dem.
Patoranking don share cute photos of him daughter as she turn 3 years old
Kylie don talk am before say she no want make her daughter, Stormi, be di only child but she never ready for another pikin yet.