LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Kim Kardashian and Kanye West don grab afternoon food together for inside Malibu.
This na di first time we dey see di two together without deir pikin dem and since Kim been file for divorce.
Patoranking don share cute photos of him daughter as she turn 3 years old
Even though di two dey for di middle of deir divorce, dem still comot go outside to chop on August 19th, for Malibu with better security.