LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Di chairman of Rano LGA, Kano State, don ban women and men from to dey meet outside for night in public places.
Habibu Faragai, di LGA information officer talk say di Chairman of di council, Dahiru Muhammad, been announce di new law on Wednesday, August 26th, for security committee meeting wey di residents and traditional leaders been attend.
Premium Times been report say Muhammad been bring di new law after di number of boys and girls wey dey do bad things been grow very high.
He talk say di law na di way dem go take reduce di rate of bad bad activities between men and women. Di state Hisbah board and oda security agents go ensure say everybody abide by dis new law.
Dis na wetin Mannir Tafida-Abubakar, Rano LGA district head talk:
#BBNaija: I dey like make person dey watch me when I dey have s*x- Angel to Boma
“Parents most welcome the decision and support it. If parents do not cooperate and such things happen again, the affected will face the consequences of their negligence.”