LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
A Ghanaian Twitter user don talk how Immigration officers been no gree attend to one man because he been plait hair.
@Eerrmm_Didi talk say di man been get clean, neat braids and every single document wey dem been need but dem no wan answer am quite even di Director of di office support di staff.
She follow talk make dem sack everybody above 50 years from di passport office.
Read di tweets below:
Grandmother, 61 and her boyfriend, 21 don dey engaged