LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Daddy Freeze don talk say Hushpuppi try for am well well when life been hard for am well well.
Di media personality talk say church no send am when he been dey find help but fraudster full ground for am. This thing wey Freeze yarn so don make everybodi dey ask am wetin he collect for Hushpuppi hand.
Like this now, Hushpuppi dey face prosecution for United States and the video wey dey here dey show wetin Freeze wan yarn about him relationship with the alleged fraudster.
Freeze talk say if church been help am, he no for get business with Hushpuppi. He talk say di body of Christ get plenty wickedness and no be say wetin Puppi do good oh but he be better person inside.
See how Daddy Freeze talk am:
Hushpuppi: Police no go release Abba Kyari give FBI, see why
“If the church stood by me in my trying times, would I even have answered Hushpuppi when he sent a cab to take me to meet him where he was…? We have built a church of God and it has become a house of Satan.”