• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Hushpuppi: 31 Northern Lawyers don volunteer to defend Abba Kyari against FBI

by Pidgin Parrot
August 12, 2021
Reading Time: 1 min read
0
Hushpuppi: 31 Northern Lawyers don volunteer to defend Abba Kyari against FBI
325
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Over 31 lawyers from Northern Nigeria don volunteer say dem go render free legsl services to di suspended policeman, Abba Kyari wey dem don name among people wey dey connected to the Hushpuppi fraud case for U.S.

Federal Bureau of Investigation (FBI) talk say Abba Kyari been don collect about N8 million from Hushpuppi make he arrest a fellow fraudster wey Pippi been get issues with.

According to di statement wey comot on Wednesday, August 11th, di spokesman of di lawyers, Sunusi Bappah Salisu talk say all di lawyers na from all di 19 northern states and religions.

Hushpuppi: Police no go release Abba Kyari give FBI, see why

Salisu talk say di lawyers been volunteer to stand for Abba Kyari make him fundamental human rights dey protected. He say dem go chuk eye put for wetin FBI talk as per di officer and Hushpuppi wey be Ramon Abbas.

Previous Post

EFCC don arrest 2 people wey thief N21.5 million wey dey meant for cancer patient wey later die

Next Post

Dem don shoot 24-year-old man for him house for Puerto Rico while he dey live on Facebook

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Dem don shoot 24-year-old man for him house for Puerto Rico while he dey live on Facebook

Dem don shoot 24-year-old man for him house for Puerto Rico while he dey live on Facebook

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (235)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Full Winners List: BET Awards 2022

Full Winners List: BET Awards 2022

July 1, 2022
FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In