LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
One Grandma, Cheryl McGregor and her boyfriend, Quan McCain from Rome, Georgia, United States don announce their engagement five everybody on top Instagram.
Dem been follow show video of when McCain been kneel down tell di grandma, Cheryl make he marry am. She talk “yes”.
Even though di grandma carry 37 years senior di man, dem talk say deir sex life dey fantastic.
Quran been meet Cheryl since like 15 years but nothing been dey until last year. Cheryl get 17 grand children wey even big pass Quran but Quran talk say age no matter at all.
See wetin Quan and Cheryl talk:
“Keep doing you, do what makes you happy. At the end of day everyone’s gonna judge you for something so you might as well do what you feel is right and never let someone take your peace.
Don’t look for love because it will find you, because I wasn’t looking for love and it found me and it’s amazing.”
See deir pictures:
Man don beat him lover to death over phone charger for Abuja