• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Governor Masari don threaten to sue customs for Katsina

by Pidgin Parrot
August 14, 2021
Reading Time: 1 min read
0
Governor Masari don threaten to sue customs for Katsina
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Governor Aminu Masari don threaten to sue custom people for Katsina because say dem dey kill innocent citizens by reckless driving.

For statement wey Malam Abdu Labaran, Director of Media and Publicity to Masari make available to News Agency of Nigeria (NAN) for Katsina on Friday, Masari talk say he no go fit tolerate the way wey customs take dey kill him citizens.

Also read: Liberian man don stab/kill pastor 3-year-old daughter to death after pastor no gree pay him debt

NAN dey report say the governor warning dey come because of the recent death of eight people wey customs kill as dem dey drive recklessly to pursue suspected smugglers for Jibia Local Government.

Masari extend him condolences to the family of the deceased and to those wey sustain injury. He warn say the government to go tolerate the way wey law-abiding citizens dey die by the hands of those wey suppose protect them.

“The state government is considering legal action against the NCS, to serve as a deterrent against future occurrences of the fatal incident” Masari talk.

Previous Post

Tonto Dikeh dey get her third cosmetic surgery

Next Post

STREAM: Yemi Alade don release new EP

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
STREAM: Yemi Alade don release new EP

STREAM: Yemi Alade don release new EP

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (235)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Full Winners List: BET Awards 2022

Full Winners List: BET Awards 2022

July 1, 2022
FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In