LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Four security officials including one police officer don allegedly die after unknown gunmen been attack di College of Agriculture and Animal Health for Bakura, Zamfara State on Sunday night, August 15th, 2021.
According to officials of di school, di gunmen wey been come for plenty number been carry 15 students, a teacher and di wife with 2 children.
Bandits for Zamfara dey cause wahala as dey arrest their oga papa
Di State Police Command never chuk mouth on top dis mouth.