LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
N4 Billion don set by Federal government make dem dey fuel police vehicles across all di states of di countri and di Federal Capital Territory.
Minister of Police affairs, Muhammad Maigari Dingyadi been announce dis one for di National Institute of Police Studies for Abuja on Tuesday, August 10th. He talk say na di first time dey don do dis kind thing for police force be this.
See how di Minister talk am:
Popular police officer, Aliyu Giwa, don thank God as he survive 2 accidents for one day
“The Ministry is deeply grateful to Mr. President and the National Assembly for approving funds for the supply of fuel to the 36 states Police Commands across the country and FCT to increase their efficiency. Over N4billion has been earmarked for this purpose.”
When dem ask am when dey wan implement di new salary structure for police wey Buhari been promise, he talk say na “soon”.