• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home Lifestyle

EFCC don unveil N230m Duplexes, N204m cash and N30m Vehicles wey Fraudsters don lose to FG, See everybody reaction

by Pidgin Parrot
August 9, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
EFCC don unveil N230m Duplexes, N204m cash and N30m Vehicles wey Fraudsters don lose to FG, See everybody reaction
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don catch another set of fishes wey be Naija fraudsters, Tobilola Ibrahim Bakare and Alimi Seun Sikiru.

Di fraudsters don lose cash and properties wey worth millions of naira for di Lekki axis of Lagos to di Federal Government on top deir arrest and successful prosecution by di EFCC.

According to wetin EFCC talk for deir Facebook page on Monday, August 9th, di two people don confess say dem dey do Yahoo yahoo.

See wetin dem lose:

ATM Cameras don assist FBI catch 3 young Nigerians wey thief $1.4 million Covid-19 unemployment benefits for United States

  1. Mercedes Benz E500 and a Toyota Hilux 2020 valued at N30M million
  2. Five-bedroom duplex situated at Ibrahim Eleto Street, Osopa London, Lekki, Lagos
  3. Four-bedroom semi-detached duplex situated at Ologolo, Jakande, Lekki, Lagos
  4. Four bedroom semi-detached duplex in Southern View Estate, Mayor court, Chevron Alternative Road, Lekki, Lagos (three Duplexes in Lekki values at N230 million.
  5. N196, 741, 216.82 and N7,054,852.01 in bank accounts (about N204 million)

Tobilola na from Ijebu Ode, Ogun State and EFCC been catch am and him colleague, Alimi Seun while dem dey investigate Kehinde Adelakun, another fraudster wey dem catch.

Tags: EFCCInternet fraudSuccessful prosecution
Previous Post

This man don scatter everywia after he get PhD for 75, Masters for 67 and BSc for 64 years

Next Post

Everywhere good as Oba of Benin Fifth wife don born 4 children at once, 3 boys, 1 girl

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Everywhere good as Oba of Benin Fifth wife don born 4 children at once, 3 boys, 1 girl

Everywhere good as Oba of Benin Fifth wife don born 4 children at once, 3 boys, 1 girl

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (630)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

August 8, 2022
Gunmen kill four policemen for Imo state

Gunmen kill four policemen for Imo state

August 6, 2022
Gunmen attack and kill Osun NURTW official

Gunmen attack and kill Osun NURTW official

August 6, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In