• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

EFCC don tell banks make dem try sabi wetin deir customers dey do collect money

by Pidgin Odyssey
August 25, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
EFCC don tell banks make dem try sabi wetin deir customers dey do collect money
325
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don tell banks make dem find out wetin di customers dey do collect money.

Di Chairman of EFCC, Abdulrasheed Bawa, been talk dis one when di members of di Association of Chief Audit Executives of Banks in Nigeria (ACAEBIN) been visit am for Abuja.

Bawa follow talk say dem go start to dey catch bank for fraud inside financial deposits when dem find out say bank get hand inside am from September 1.

See as Bawa talk am:

ICPC don arraigned University of Calabar dean over N20.6m fraud

“I will like to urge you to know your customers, know the kind of businesses they do before opening an account for them because some customers will open an account within a space of two months a huge sum of money is found in the account, so there is need for you to try and query these information including their linked accounts.

Bank auditors should take issues of transparency in banking operations seriously.”

Uduak Udoh, di vice-chairman of ACAEBIN been follow ask EFCC make dem put hand too as some customers dey follow bank staff thief money.

See as he talk am:

Man arrested after he hack Nigerian bank server thief N1. 87 billion

“Some customers are conniving with bank staff to loot funds. We want you to look into that area, not only the banks as we are ready to give you all the cooperation you need; we want you to trust bank auditors with information sharing because we cannot support fraudulent staff as they are a threat to the organization.”

Previous Post

Cross dresser James Brown don drag Davido for ground after he block am for Instagram

Next Post

If to say Nigeria Defence Academy dey for Igbo land, army for dey burn villages – Singer Eedris Abdulkareem

Pidgin Odyssey

Pidgin Odyssey

Next Post
If to say Nigeria Defence Academy dey for Igbo land, army for dey burn villages – Singer Eedris Abdulkareem

If to say Nigeria Defence Academy dey for Igbo land, army for dey burn villages - Singer Eedris Abdulkareem

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (585)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (19)

Recent.

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

May 18, 2022
TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

May 18, 2022
2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

May 18, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In