• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

E don be for this thief after dem catch am with street light cable for Akwa Ibom

by Pidgin Odyssey
August 23, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
E don be for this thief after dem catch am with street light cable for Akwa Ibom
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Dem don catch one thief for Mbioto Ekpene Ituene community, Etinan LGA, after he allegedly thief street light cable.

Di youths of di community been catch di suspect wey be Attah, on Friday, August 20th, with electric cable wey dey supply street light along di road.

Di suspect na from Abak Ishiet, Onna LGA and he dey claim say na keke driver he be.

One of di youth leaders, Akparawa Johnny Nsekpong, been confirm di incident. He talk say na for early morning vigilante youths come tip am, so he come arrange youths before dem go arrest di suspect.

After dem don search bush, dem go find di cables.

See di pictures here:

[Photos] Mob don burn suspected thief for inside Delta State

Before di vandalism
After di vandalism
Previous Post

Actor Walter Anga and him wife don celebrate 12th wedding anniversary (photos)

Next Post

Former first Lady, Victoria Aguiyi-Ironsi don die at 97

Pidgin Odyssey

Pidgin Odyssey

Next Post
Former first Lady, Victoria Aguiyi-Ironsi don die at 97

Former first Lady, Victoria Aguiyi-Ironsi don die at 97

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (585)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (19)

Recent.

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

May 18, 2022
TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

May 18, 2022
2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

May 18, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In