• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

Drama as Delta Poly students celebrate say Rector; carry broom come sweep main gate

by Pidgin Parrot
August 18, 2021
Reading Time: 4 mins read
0
Drama as Delta Poly students celebrate say Rector; carry broom come sweep main gate
327
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Small drama been dey for di Delta State Polytechnic, Ozoro, on Tuesday, as di students been dey celebrate say Rector don comot and deir school go upgrade to university of science and technology.

Videos and photos wey dey online don show how di happy students been dey sweep di school main gate.

Di Delta State Government been don talk say dem go change di College of Education, Agbor, to Delta State University of Education, Agbor. Dem also talk say di Delta State University, Anwai Campus go be Delta State University of Scientific and Agriculture, Anwai and di Delta State Polytechnic, Ozoro, go be Delta State University of Science and Technology, Ozoro.

Four security officials allegedly killed after gunmen abduct students and teachers for Zamfara College of Agriculture

Governor Ifeanyi Okowa been talk dis one for separate bills to di state house of assembly where di speaker, Sheriff Oborevwori been read during di plenary for March, 2021.

Watch di video for here:

Di plenty number of children wey dey drop out of school no good at all- Federal Government

View this post on Instagram

A post shared by Lindaikejiblog (@lindaikejiblogofficial)

Previous Post

Pre-wedding photos of Buhari Pikin, Yusuf and him wife-to-be, Princess Zahra Ado Bayero

Next Post

South African satanic church don offer R10, 000 to person wey get information about di serial Cat killer(s) for Manenberg

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
South African satanic church don offer R10, 000 to person wey get information about di serial Cat killer(s) for Manenberg

South African satanic church don offer R10, 000 to person wey get information about di serial Cat killer(s) for Manenberg

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In