LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Doctors been no believe their eyes when dem see live ladybird for inside one man intestines.
According to IFL Science, di 59-year-old man been come di hospital for colonoscopy, where dey go put sma camera inside di rectum make dem fit look di bowels well.
This routine practice na to check wetin dey cause bowel symptoms like bleeding from di bottom or constipation. But wetin doctors come see na live ladybird for inside di man body.
150 Nigerian doctors don ready to take exams wey go allow make dem practice for the UK
Di incredible matter don enter di American Journal of Gastroenterology and di title na: “An unusual ladybug onz screening Colonoscopy by Francis E. Dailey, dis na wetin dey di case report talk:
“A ladybug was found in the transverse colon during screening colonoscopy of a 59-year-old man with no comorbidities.”