LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
One 200 level student of Department of Agriculture Extension/Rural Sociology, University of Calabar, Kedei Iwara Ibiang, dey missing according to di Cross River State Police.
According to statement wey Cross River State Police Command release on Friday, August 13th, di 20-year-old student been comot for house on August 11th, 2021 to go write exams but he school he no reach, house e no come back. Dey don find am tire, dey never see am.
Di command dey beg di general public wey get useful information about him whereabout make dem call: 08133623494
[Photos] Kidnapped wife and 8-month-old son of former Zamfara councillor don dey get freedom finally