LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
FG don set August 16 as di day wey dem go start di 2nd phase of COVID- 19 vaccination for di countri.
Minister of Information and Culture, Lai Mohammed been talk dis one for interview on top Nigerian Television Authority (NTA) program, “Good morning Nigeria”. He talk say dem go administer di moderna vaccines wey United States of America been give us.
He talk say anybody wey dey talk say dem don postpone di vaccination dey lie.
See how Mr Minister talk am:
150 Nigerian doctors don ready to take exams wey go allow make dem practice for the UK
“We have received 4,80,000 doses of the moderna vaccine and we will commence administering the doses on Monday August 16. The exercise was supposed to commence tomorrow August 10, but we suspended it till Monday, and the reason is purely administrative.
You see, when vaccines arrive the country, they are taken to National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC). The agency which will analyse them and thereafter give us a green light for the use.”