LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Big Brother Naija Reality Star, Tobi Bakre, and him fiancée, Anu Oladosu, don do deir engagement ceremony.
Di couple, wey dey expect deir first pikin, been appear very happy with deir selves as dem dey celebrate deir love for their family and friends very before.
See more photos/video here:
Swipe for di video :
Goodluck Jonathan, Atiku Abubakar and other people don attend Buhari Son wedding