LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Big Brother Naija, lock down edition housemate, Ozoemena Chukwu aka Ozo, don collect di key to tear rubber house from him fans as birthday gift.
Ozo been turn 28-years so him fans been join hand buy house give am as deir token of love. Di reality star been dey show us all this one for him Instagram live.
Watch di video here:
BBNaija: See wetin Tega husband talk after Saga, suck him wife breast for Live TV