LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
BBNaija “Shine Ya Eye” housemate, Angel, don reveal say she dey like make person watch am as she dey have sex.
She been talk dis one as she dey gist with her fellow housemate, Boma at di executive lounge. She follow talk say she like group sex and dis na how she talk am:
”I mean I like being watched, but like one person at most. I like being watched when I am having sex.”
When Boma been ask her “By who?”, she talk say “Anybody that I am close with, I actually don’t have a preference”.
Big Brother been tell dem make dem comot for di lounge when Boma been ask her if she don do anything for group before.
Watch di video for here:
#BBNaija: No eviction dis week as Maria don nominate Boma as Deputy Head of House