LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Dey don finally see 17-year-old Lala Onwukwe wey been loss for inside Port Harcourt, Rivers State.
Di teenager don loss since Friday, July 30th after her mama, Nancy Nnenna been drop her for school along Odili Road, Port Harcourt.
Sele May, wey be journalist been don confirm dis one on Friday, August 13th and he say police dey try find out wetin dey sup like this.
EFCC don arrest 2 people wey thief N21.5 million wey dey meant for cancer patient wey later die