• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

150 Nigerian doctors don ready to take exams wey go allow make dem practice for the UK

by Pidgin Parrot
August 5, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
150 Nigerian doctors don ready to take exams wey go allow make dem practice for the UK
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

150 Nigerian doctors wey wan practice for di United Kingdom don set to take clinical examination wey go decide if dem go enter UK or not.

According to Punch, di Corona virus pandemic been don delay di exam wey di General Medical Council wey dey in charge of licenses dey conduct.

Over 8,384 Naija medical doctors been dey practice for UK as at June 9th, 2021, but di council senior media officer, Miranda Newey, for email wey she send talk say, di number of Nigerian doctors for UK for increase if no be di Covid-19 pandemic.

Nigerian National President of the National Association of Resident Doctors, Uyilawa Okhuaihesuyi don call on di Federal Government make dem do something on top how doctors dey comot for di country.

This na how he talk am:

Woman don dey paralyzed after she fall comot for bed as she dey wake her husband for sex

“It is normal for us to experience brain drain and I don’t blame the doctors migrating. Look at those of us who have chosen to stay behind. The only way the Federal Government can address this is if it attends to the demands of doctors.

Look at resident doctors; most of our members are still being owed. If our welfare is of paramount interest, there won’t be a need to migrate.”

Previous Post

I dey live fake life, I no get money- Nollywood actor Alesh to money beggers

Next Post

Sijibomi Ogundele don change di life of pregnant woman wey dey hawk for street

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Sijibomi Ogundele don change di life of pregnant woman wey dey hawk for street

Sijibomi Ogundele don change di life of pregnant woman wey dey hawk for street

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (630)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

August 8, 2022
Gunmen kill four policemen for Imo state

Gunmen kill four policemen for Imo state

August 6, 2022
Gunmen attack and kill Osun NURTW official

Gunmen attack and kill Osun NURTW official

August 6, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In