• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home Lifestyle

13-year-old girl wey win Jeep of N28.8 million, don give am to single parents wey dey struggle

by Pidgin Parrot
August 15, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
13-year-old girl wey win Jeep of N28.8 million, don give am to single parents wey dey struggle
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

One 13-year-old girl, Erin Bryness, been don donate di car wey she win to charity say na dem need am pass.

For di viral video, di girl been dey help some mama dem carry their pikin while she dey talk with news people. Erin mama talk say, na wetin her daughter wan do be that and she no get any wahala.

Di teenager, Erin Bryness don show wetin heart of gold be. She been dey save waste bottles make she fit sell them for $200 (N82, 2960) give di money to Joseph’s House charity.

She been use di $200 buy 60 raffle tickets and one of di tickets come enter so she win $70,000 (28,800,100) Jeep. She no too reason am so she just give di car to charity.

Di car for don help her family of 4 well well but she still give am out. This na wetin she talk:

“Joseph’s House is very important to me. They need the money more than I do. And if you saw those babies, you would have done the same thing.”

See di video for here:

This young lady use pure water sachet take do portrait of Ooni of Ife, give am for him palace

Previous Post

STREAM: Wizkid don feature Justin Bieber for ‘Essence’

Next Post

Tailor wan commit suicide after her fiancé say he no dey do again

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Tailor wan commit suicide after her fiancé say he no dey do again

Tailor wan commit suicide after her fiancé say he no dey do again

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (234)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022
TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

June 10, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In