LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
The Zimbabwean government don order compulsory vaccination against Covid-19 19 for all him citizens make the number of workers wey dey get Corona virus fit reduce.
Information Minister, Monica Mutsvangwa been don tell reporters say “All civil servants should be vaccinated”
Cardi B dey show us her Birkin bags: Full gist for here
She follow talk say dem been tell only 25% of government workers make dem come work and courts go only open for urgent cases.
Zimbabwe don get plenty reports of the Delta variant of Covid-19 for the past two months and for the last seven days the cases don grow from 8,000 to 21,000 according to the countri health officials.
E don reach over 1.1 million people out of 14.8 million people wey don collect the first dose of the vaccine and over 640,000 don collect the second dose.