LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
UFC Star, Conor McGregor don buy one expensive yatch some days after he lose one match to Dustin Poirier.
According to wetin the 33-year-old talk, he say he get plenty money and he fit do anything wey he want for this planet.
Na like this he talk am:
FBI don catch 3 Nigerian boys wey thief $1.4m Covid-19 unemployment benefits :Full tori for here
” Obviously, with financial freedom, I can acquire the best of the best regarding condition and strength training. I just look after myself and my team, I can do anything. I can do anything I want on this planet”
When they ask am wetin be one better thing wey he don buy he talk say na him Lamborghini yatch wey dey for Italy.
This na wetin McGregor talk:
“I would say my Lamborghini yatch, it is currently in Italy. It is ready for post-fight so it is going to have a bit of work done then I am going to Italy to christen my son with my family and friends and then pick up my yatch. It is some vessel, I am looking forward to getting in it and dazzling it around “