• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

The only thing wey Christ been dismiss, call fruitless na tree- Daddy Freeze to Oyedepo

by Pidgin Parrot
July 23, 2021
Reading Time: 1 min read
0
The only thing wey Christ been dismiss, call fruitless na tree- Daddy Freeze to Oyedepo
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Winners Chapel been don sack over 40 pastors wey been no bring enough income and the matter dey everywhere for social media. OAP Daddy Freeze don follow chuk mouth for the matter.

Remember say some Pastors been come social media to complain say the church been sack them unto say dem no dey bring plenty money. The general overseer of the church been don call the pastors unfruitful blatant failure.

OAP and leader of the Free the shepple movement, Daddy Freeze, don talk say the only thing wey Christ been call unfruitful na tree. Freeze been talk this one for Instagram come join am with Bible portion, Matthew 21:19 wey talk :

NIV:

“Seeing a fig tree by the road, he went up to it but found nothing on it except leaves. Then he said to it, ” May you never bear fruit again! ” Immediately the tree withered.”

Winners Chapel sack me, throw me comot for my house: Full gist

Tags: Daddy FreezeOyedepoSacked pastorsWinners chapel
Previous Post

Nigerian Police Force don sack policewoman wey carry belle when she never marry

Next Post

See the only thing wey dis unromantic Ibadan man give me- Lizzy Anjorin for Mercedes Benz wey she collect as push gift

Pidgin Parrot

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (630)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

August 8, 2022
Gunmen kill four policemen for Imo state

Gunmen kill four policemen for Imo state

August 6, 2022
Gunmen attack and kill Osun NURTW official

Gunmen attack and kill Osun NURTW official

August 6, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In