• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

See di pictures of the new corp members wey die for road accident as dem dey go Katsina from Uyo

by Pidgin Parrot
July 29, 2021
Reading Time: 3 mins read
0
See di pictures of the new corp members wey die for road accident as dem dey go Katsina from Uyo
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Five newly posted corpers been lose their lives for one bad road accident along Abaji-Kwali expressway on Wednesday July 28th, 2021.

This accident been occur around 2AM on Wednesday and the Director-General of NYSC, Brigadier General Ibrahim Shaibu don go Akwa Ibom State Government House to pay condolence.

This na wetin the State governor, Udom Emmanuel talk:

Bandits don release 28 students of Baptist High School wey dem kidnap: Full gist

“My heartfelt prayers are with the families of the Five Youth Corps members who were involved in a ghastly motor accident on Wednesday, 28th July 2021, while travelling from Uyo to Katsina State for their orientation programme.

The deceased

The corpers wey we lose na: Upere Innocent Peter, Akpan Victor Joseph; graduates of Mass Communication, Akwa Ibom State Polytechnic, Ikot Osurua; Asuquo Miracle Effiong, graduate of Psychology; Ekikoh Stella Sylvester, graduate of Sociology and Anthropology and Ezuruike Coleman Chikwado graduate of History and International Studies all of the University of Uyo.

Make God heal and comfort us and the bereaved families for this kind hard time.

Pictures of the late corpers:

Uduak Frank talk say he kill Iniubong Umoren: See full gist

Tags: KatsinaNYSC accidentUyo
Previous Post

Igbos no get any connection to Biafra, na Ijaws get am- Asari Dokubo

Next Post

Goat owner don catch old man wey dey sleep with her goat

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Goat owner don catch old man wey dey sleep with her goat

Goat owner don catch old man wey dey sleep with her goat

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (235)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Full Winners List: BET Awards 2022

Full Winners List: BET Awards 2022

July 1, 2022
FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In