• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Police superintendent, six bandits don die for Imo State attack

by Pidgin Parrot
July 27, 2021
Reading Time: 1 min read
0
Police superintendent, six bandits don die for Imo State attack
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Police for Imo State don confirm say CSP Fatmann Dooiyor wey be Divisional Police Officer don die for bandit attack for Oru East LGA for Imo State.

The Police also talk say six bandits die for where dem dey repel that attack.

Police Commissioner, Abutu Yaro confirm the incident for statement wey the cCommand microphone man, Michael Abattam sign on Tuesday.

Mr Yaro talk say Police officers chase the bandits back, come kill six and arrest eleven of them in the process. He also talk say police still dey bush dey torchlight the area to find the remaining bandits for where dem hide so.

He also come warn bandits say make dem no enter the state, or dem go face wahala.

Previous Post

Amstel Malta Ultra dey sponsor Team Naija for Olympic Games Tokyo 2020

Next Post

16-year-old twin sisters wey carry belle give the same boy don born boys

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
16-year-old twin sisters wey carry belle give the same boy don born boys

16-year-old twin sisters wey carry belle give the same boy don born boys

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (235)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Full Winners List: BET Awards 2022

Full Winners List: BET Awards 2022

June 27, 2022
FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In