• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Pikin Wey get 347 for JAMB don get Oyinbo Scholarship

by Pidgin Parrot
July 17, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
Pikin Wey get 347 for JAMB don get Oyinbo Scholarship
327
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Ekene Ezeunala Franklin wey pass everybody for the JAMB 2019 Examination get 347, don get fully funded scholarship. Ekene na 17 years old boy wey been dey go Meiran community senior high school for Lagos and like this he go dey study computer science and mathematics for obodo oyinbo school e name na Columbia University for New York, America.

Amebo don discover say no be only Ekene get the scholarship, but e reach 30 people wey oyinbo people give this chance make them go learn book for Obodo oyinbo without to dey pay money.

US consular general and di students dem

This na why BOVI BEEN NO WANT GIRL CHILD

For obodo oyinbo, 6 people go de do first degree, 3 people wan do masters and 21 people wan do them PhD for plenty courses like neuroscience, biomedical engineering, bioinformatics, computer science and engineering and na ontop 2021/2022 school year Dem go start.

Claire Pierangelo wey be US consular general don drag their ear well well. She tell them make them no carry this opportunity play and make them learn well well even pass book learn America culture join.

Another person wey follow get this scholarship na Urinrin Otite. Na she be the first person wey get first class for department of civil engineering for Uniport. She go dey attend Lehigh uni wey she go collect PhD take comot.

Amebo don find out say Nigerians wey dey go school for America reach 13,762 for over 1000 different schools for there. Follow chuk mouth for the matter for comments section.

Previous Post

Ankara Styles Wey You Fit Rock For 2021

Next Post

CDC don discover Monkey pox patient from Naija

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
CDC don discover Monkey pox patient from Naija

CDC don discover Monkey pox patient from Naija

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (585)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (19)

Recent.

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

May 18, 2022
TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

May 18, 2022
2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

May 18, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In