• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home Celebrity

People dey disturb me make I show dem where dey fit do money rituals- Yul Edochie

by Pidgin Parrot
July 19, 2021
Reading Time: 1 min read
0
People dey disturb me make I show dem where dey fit do money rituals- Yul Edochie
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Nollywood actor, Yul Edochie talk say people don dey send am message dey beg am make he show dem where dey fit do juju for money.

For Yul Instagram page, he talk say because him dey act juju place for movie no mean say na wetin he dey do be that. This na wetin he tok:

“Some people are sending me messages begging me to show them where they can do money rituals. Come on now guys, come on na film I dey act.

Just like American action films where one man will defeat a whole city of bad guys. Na storyline be that, e no dey happen.

Is it now a crime to be a good actor? Make I no chop???

Na wa for una oo.”

Tags: CelebritiesCelebrity StyleYul Edochie
Previous Post

Nollywood actress, Lilian Afegbai don buy 2020 Range Rover motor

Next Post

17-year-old Tennis player, Coco Gauff wey get Covid-19 no go participate for Tokyo Olympics

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
17-year-old Tennis player, Coco Gauff wey get Covid-19 no go participate for Tokyo Olympics

17-year-old Tennis player, Coco Gauff wey get Covid-19 no go participate for Tokyo Olympics

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (235)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Full Winners List: BET Awards 2022

Full Winners List: BET Awards 2022

July 1, 2022
FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In