• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home Celebrity

Mr Macaroni tok say he don lose plenty things on top to dey carry people matter for head

by Pidgin Parrot
July 18, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
Mr Macaroni tok say he don lose plenty things on top to dey carry people matter for head
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Comedian Macaroni wey people dey also call freaky freaky daddy wey him real name be Debo Adedayo don tok say to carry everybody matter for head no be moimoi. He tok say after he follow go lekki tollgate protest wey occur for 20th October 2020, one brand wash hand comot for him matter.

This na wetin Mr Macaroni tok:

“On the day I was arrested at Lekki tollgate, I was supposed to have a shoot for a big brand. But, when they saw that I was arrested, they called my manager immediately and cancelled our deal. They said that they did not want to be associated with me at that time, so it wouldn’t seem like they were part of those fighting government. However, that is their fault, not mine. If they had done their research on me, they would have known that my love for humanity comes before any other thing. That is my priority. As a matter of fact, I believe that God has given me my platform to be able to use it to speak for myself and others. That is what I stand.”

See the man wey beat him wife till she kpai: Gist dey for here

The comedian follow tok say he get another project wey be ‘Professor Hard life’ because he want make people see am dey do another thing apart from freaky freaky daddy.

He tok say na ogbonge actor he be as per he be graduate of theatre arts and na better professor Ahmed Yerima, wey be former Director-general of National theatre teach am.

He follow tok say he don de do film since before social media enter show and as he be person wey want make other people follow see road, he dey allow people enter him film make the platform wey God give am follow help their life.

Tags: Freaky freaky daddyLekki tollgateMr Macaroni
Previous Post

I been no wan kill her, na belt I use wipe her

Next Post

Dog meat dey kill malaria?

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Dog meat dey kill malaria?

Dog meat dey kill malaria?

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (585)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (19)

Recent.

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

May 18, 2022
TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

May 18, 2022
2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

May 18, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In