• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Man don beat him lover to death over phone charger for Abuja

by Pidgin Parrot
July 27, 2021
Reading Time: 1 min read
0
Man don beat him lover to death over phone charger for Abuja
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Dem don arrest one Abuja man wey dem dey call Hasan Taiwo wey dem dey talk say him beat him lover wey dey live with am to death. He talk say na because she been dey use his phone charger without en permission for their house wey dey for Lugbe area for FCT.

Based on wetin dem talk, the woman wey don die been collect her lover phone charger without im permission. The matter anger the lover well-well, as he come beat am black and blue on Saturday, July 24. Them talk say the woman wey her name be Aloh been faint because of the beating, but the children rush go call their neighbors wey come revive am that day. However, for the next day being Sunday, the woman health come worse wella, The neighbours come carry her go hospital wey doctor confirm say she don die so.

The FCT Police Command microphone person, ASP Mariam Yusuf confirm the tori, come talk say dem don start to dey torchlight (Investigate) the matter.

Previous Post

Court don adjourn Nnamdi Kanu trial until Oct. 21 as DSS no bring am come court

Next Post

BBNaija housemates Angel and Beatrice talk say dem no wan marry

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
BBNaija housemates Angel and Beatrice talk say dem no wan marry

BBNaija housemates Angel and Beatrice talk say dem no wan marry

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (585)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (19)

Recent.

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

May 18, 2022
TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

May 18, 2022
2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

May 18, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In