• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

Isreal DMW don talk say en dey support Abba Kyari

by Pidgin Parrot
July 30, 2021
Reading Time: 1 min read
0
Isreal DMW don talk say en dey support Abba Kyari
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

People don begin to dey talk, as Isreal DMW go for him Instagram story go declare him support for Abba Kyari, the police officer wey Hushpuppi mention for him fraud case for US.

Isreal DMW status for Instagram

Also see: Israel DMW don talk why he go continue to worship David even tho he old pass am

If you go fit remember, reports dey show say FBI don issue documents for them to carry Abba Kyari for trial.

Tags: Abba KyariIsreal DMW
Previous Post

US President don tell states and local governments make dem pay $100 to everyone wey take Covid-19 vaccination

Next Post

I no de come your invitation – Zamfara Deputy Governor tell lawmakers

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
I no de come your invitation – Zamfara Deputy Governor tell lawmakers

I no de come your invitation - Zamfara Deputy Governor tell lawmakers

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (630)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

August 8, 2022
Gunmen kill four policemen for Imo state

Gunmen kill four policemen for Imo state

August 6, 2022
Gunmen attack and kill Osun NURTW official

Gunmen attack and kill Osun NURTW official

August 6, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In