LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Israel Afeare wey be Israel DMW, don talk why he go continue to “worship” David even as dem don dey use that one laugh am.
Israel wey be David personal logistics manager, been don share one picture of him and Davido and for the caption he write: “My own oga. Who’s yours?”
This na the pic:
Uduak Frank talk say na him kill Iniubong Umoren: Full gist here
After some people don dey laugh Israel say as he big so na Davido small pikin be him oga, he been fire dem say dem fit kontinue to insult deir own oga dem but he go always worship Davido as he sabi where he from well well.
See the post here: