• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Goat owner don catch old man wey dey sleep with her goat

by Pidgin Parrot
July 29, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
Goat owner don catch old man wey dey sleep with her goat
325
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

A 45-year-old woman don catch one old man wey been dey sleep with her goat for Kampung Sungai Buaya near Kuala Lumpar for Malaysia.

The woman talk say around 1:30PM she been dey hear her goat make some kind sound so she comot to go check na so she see as the man stand up run.

Twins wey carry belle for the same boy don born: Full gist hereo

The goat later die from the wound wey e get and the woman been report give police for Serendah Police Station around 6:24PM for evening.

Hulu Selangor Police chief, Arsad Kamaruddin don confirm say dem don arrest one 60-year-old man on top the goat matter. Police been don track the man go bush where he been dey hide.

This na wetin Arsad Kamaruddin talk:

“The suspect was found in the bushes and arrested in Jalan Tengah, Kg Sg Buaya at 10:50AM July 28th.

He will be taken to the sessions court in Kuala Kubu Baru for a remand application to facilitate the investigation under Sections 377 and 289 of the Penal code”

Forensics and Kuala Kubu Baru Veterinary department dey conduct investigation and the body of the goat dey laboratory for analysis and autopsy.

Previous Post

See di pictures of the new corp members wey die for road accident as dem dey go Katsina from Uyo

Next Post

Margaret Benson-Idahosa don release new pictures as she turn 78 years

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Margaret Benson-Idahosa don release new pictures as she turn 78 years

Margaret Benson-Idahosa don release new pictures as she turn 78 years

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (234)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022
TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

June 10, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In