• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home Lifestyle

FIFA wan reduce football time from 90 minutes go 60 minutes

by Pidgin Parrot
July 19, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
FIFA wan reduce football time from 90 minutes go 60 minutes
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

The body wey dey look football game for the whole world don talk say dey wan bring new thing come football, the big one go be to reduce the time wey dem dey play ball from 90 minutes go 60 minutes.

According to wetin Mundo Deportivo talk, FIFA dey find how dey wan take better football and dey go bring new thing come football for future youth tournament wey under 19 from PSV, AZ Alkmaar, RB Leipzig and Club Brugge go play.

First thing be say, instead of 90 minutes wey dey don dey play before, e go be 60 minutes for total and e dey like na for basketball dey take carry this wan come.

See this tennis player wey don carry Covid-19: Full gist here

Another thing be say, referee go stop him clock when ball comot for field, make dey no too waste time and they no go dey throw ball in wey be ‘throw-ins’ but dey go dey kick am put for field if e comot for field, this one dem dey call am ‘ kick-ins’.

As e dey like this, club fit change player 3 times but as per covid, dey don change am to 5. Another thing be say if player get yellow card, he go comot for field go wait outside for 5 minutes before he come back as dem dey do for Rugby.

FIFA don talk say dem go try am see and if everything waka well, dem go carry the matter go International Football Association Board wey be the people wey dey determine the laws of the game of association football.

Tags: FIFA
Previous Post

Indian police don arrest Nigerian man with Cocaine

Next Post

Brazil presido don finally go house after dem treat him intestine wahala

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Brazil presido don finally go house after dem treat him intestine wahala

Brazil presido don finally go house after dem treat him intestine wahala

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (235)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Full Winners List: BET Awards 2022

Full Winners List: BET Awards 2022

July 1, 2022
FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In