LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Facebook feminist, Nkechi Bianze don cap us wetin occur for her traditional marriage wey happen last weekend.
She tok say her husband na from Mbaise, Imo State and he no pay any bride price on top her head. She follow tok say she no kneel down give am any wine for the wedding.
Winners chapel don sack pastor as him branch never bring enough money: Full gist for here
She follow tok say the wedding na normal as dem dey do am for her village for Agbor for Delta State but dem do wetin their hand reach.
This na wetin she write:
Yesterday, 17th of July 2021, all roads led to Owa (Agbor) Delta State as family and friends joined the Love of my life and I as we got married.
He is from Mbaise, Imo State.
No bride price was paid.
And I did NOT kneel down to give him drink. We BOTH STOOD up to drink.
The Traditional Wedding was done according to the custom and traditions of my people, and we edited bits to suit us.
Official photos to come soon.
Many people don chuk mouth put for this gist. See wetin some people talk for Facebook:
Nkechi Bianze don clap back everybody wey talk say after all the mouth wey she don give Igbo men she don still go marry one.