• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

Everybody shock as woman come her birthday party inside coffin

Different pipo get different things wey dey go on inside dia head, e mean say dat one sef go follow dey give different inspiration and dis woman na perfect example

by Pidgin Parrot
July 2, 2022
Reading Time: 2 mins read
0
Everybody shock as woman come her birthday party inside coffin
328
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Everybody shock as woman come her birthday party inside coffin

Pipo on top social media don dey react with confusion since the video of one woman wey celebrate her birthday inside coffin go viral.

According to source, de theme of the party or wetin de party dey about na life after death. De celebrant use dis one remind herself of life after death and na 50 years she celebrate.

Osinachi: HUSBAND TALK SAY HE NO DEY RESPONSIBLE FOR DI WIFE DEATH

For de video wey dey trend, she come de party inside glass coffin. As de coffin enter, pipo wey dey de party help her comot from inside and na there she come begin sing Beyoncé song, Sweet Dreams.

Pipo don de do birthday party for long but dis woman wan make sure say her own go pass everybody own and no be everybody follow laugh for dis kind one. See wetin some pipo talk for here:

Brenda Johnson say:

This is so foolishness in all levels😳 omg

Young King say:

Very creepy

Adavis1881 say:

What was the purpose of the casket?🤔

Follow chuk mouth for dis matter for de comment section.

 

Previous Post

BBNaija Host, Ebuka pay tribute to late Sound Sultan

Next Post

Bovi: I been no want girl-child

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Bovi: I been no want girl-child

Bovi: I been no want girl-child

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In