LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
EFCC don invite Tanko Al-Makura, former governor of Nasarawa state and him wife, Mairo make dem come answer questions on top alleged corruption.
Al-Makura been govern Nasarawa from 2011-2019 before he come be Senator wey dey represent Nasarawa South Senatorial District.
Igbos no get business with Biafra: Full gist here
Daily trust talk say dem been question the couple for EFCC headquarters, Abuja and as dem no fit answer all their questions on top how dem use the state money, the officers been detain them.
As at 10:30PM for July 28th, 2021, the husband and wife been still dey for the commission for Abuja.