LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Pretty Mike talk say the man wey dey do im mama burial with extra orishirishi and surugede, Obi Iyiegbu, aka Obi Cubana, tell am say him mama burial go sweet to the extent say living people go dey wish to die.
The cruise-man wey been dey for Oba for the burial of Obi-cubana mama talk say Obi tell am that one for the burial of him in law.
Sound Sultan death pain Ebuka BBN well well. See wetin e talk Here
Pretty Mike talk say:
"I remember when Obi's wife father died some months back. We came for the burial. It was nothing short of a carnival. He said let's keep her on the ice for now, she has to go out gloriously, she deserved it. I said bros stop being humble. He replied 'after my mama burial ceremony, to die go dey hungry some people' …today I understand."