• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home BBNaija

Dem don confirm say na Toke Makinwa go host the BBN show for Showmax

by Pidgin Parrot
July 27, 2021
Reading Time: 1 min read
0
Dem don confirm say na Toke Makinwa go host the BBN show for Showmax
325
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

The ogbonge media personality, Toke Makinwa don confirm say na she go be the host of Showmax Big Brother Naija talk show ‘BBN S6: The Buzz’.

The show go start for August 3, and na where Toke Makinwa go discuss everything wey dey happen for Big Brother Naija ‘Shine Your Eye’ Season 6.

Toke Makinwa, as she dey talk about The Buzz.

“I am unfiltered. This is almost like the unfiltered version of Big Brother where we bring you weekly highlights so I’m looking forward to them messing up, I’m looking forward to them creating more drama because that way my show gets even more interesting,” Makinwa talk concerning the show wey she go start to dey host.

Showmax subscribers go get access to stream the show 24/7 as well as the exclusive secret diary room rant session from the show housemates, daily and weekly highlights.

Previous Post

16-year-old twin sisters wey carry belle give the same boy don born boys

Next Post

Airpeace passengers don survive Plane Crash for Ilorin

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Airpeace passengers don survive Plane Crash for Ilorin

Airpeace passengers don survive Plane Crash for Ilorin

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (585)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (19)

Recent.

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

May 18, 2022
TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

TERRORIST DON KIDNAP OVER 20 PEOPLE ALONG ABUJA-KANO ROAD.

May 18, 2022
2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

May 18, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In