LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Dem arrest one man wey dem dey suspect to be thief today morning, as he begin to sleep for mosque where he come to rob.
The suspect, who dem identify as Hamza Usman,31, from Maidahini village been dey with plenty handsets when dem nab am for Bayan Kara, Birin Kebbi for July 30.
Also read where: Goat owner don catch old man wey dey sleep with her goat
As Yakubu Ahmed Bk been take talk, the man come confess say he come to the mosque to steal phones with two other people( wey don run since) when sleep catch am. Them arrest am when the people wey dey worship for the mosque discover am in the morning.
