LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Bbnaija Ebuka Uchendu don describe the late sound sultan as one kind better human being.
Ebuka talk say dem meet for 2003/2004 wey him been leave school go watch am perform for French cultural center before dem come be neighbors after sometime for Lagos.
See the video for here:
Sound Sultan die for July 11th 2021 for America after him don sick for cancer long time and him family and friends don de mourn am since that time. Na 44 years he die.
Monkey pox for Naija: Here
Ebuka wey wan cry ontop one episode of Rubbin’ Minds for Channel TV just dey torchlight their sweet sweet memories wey dem be neighbors, dem de attend family events together and dem even go the same gym for 3 years.
This na wetin Ebuka talk:
” I dare you to go anywhere and find out anything negative about Sound Sultan. We always say nice things when people pass away but this time everything being said about him is beyond the truth”
People wey love Sound Sultan full ground and Ebuka don send him condolences to the family and friends of the late Sultan come talk say he know say dem de go through better hard time.