LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Bandits don carry people wey from Shinkafi Local Government Area of Zamfara state and people wey just go there for Friday, July 16. This na two weeks after them arrest one oga bandit papa, Turji papa for Kano and nobody sabi where he dey.
People wey dey carry hostage don reach 150. For the last 24 hours, na so so people dem dey pack for Kurya, Keta, Kware, Badarawa, Marisuwa and Maberaya villages. The oga bandit don swear say if him papa no come back before sallah, plenty people no go follow their family do sallah.
One person wey from Turji side don talk say Turji don tell him friends for some villages make them comot. Na wetin the person talk be :
Zamfara governor and deputy dey quarrel: Full gist for here
He was called on the phone during a meeting between the communities and security agents and he faulted the basis of his father’s arrest, saying he is the one that is the terrorist, with his location known, and saw no reason his father will be arrested.His men also went into Shinkafi town Friday night where they abducted five women.
One person wey dey live for Shinkafi LGA, Mohammed Sani tok say the rocket propelled grenade wey dey fire don destroy some parts of Emir Palace.