LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Another man don follow talk say Winners chapel been sack am say, the money set him branch bring come no reach.
Inchristed Michael wey him real name be Abubakar Zubair Michael before he turn pastor talk say na for one branch for Lagos he been dey before.
He follow talk say am and another pastors and na the pastor in charge of Ikorodu, Lagos, been give them the sack letter as the Pastor for Ikorodu talk say dem dey pay them salary follow give dem house and the money wey dem carry come never reach and money no dey.
Inchristed Michael talk say e reach over 40 pastors wey dem sack for Ekiti state, 37 pastors for Lagos State and 92 for Venue State.
This na wetin he talk:
TV host, Murayo talk make the sacked winners chapel pastors carry their wahala to God: Full story